Joeboy - All For You (Visualizer)

Аватар автора
Танцевальная энергия жизни
LYRICS Yeah yeah yeah yeah She wan Break up with her boyfriend ‘cause of me Sey na only me Wey she want she no wanty nobody She wan Break up with her bobo ‘cause of me Sey na only me wey she want she no wanty nobody I don’t feel like I deserve your love oh baby e no Dey be like sey I deserve your love oh mama I don’t feel like I deserve your love oh baby It don’t feel like I deserve your love oh mama ‘Cause am all for you Make you no fear don’t you bother Elele Girl I’m all for you make you no fear ko se normal I can be that somebody Somebody If you need this somebody Baby you can call on me I can be your company eh Somebody, somebody If you need this somebody I can be your company Baby you can call on me (yeah) She wan, break up with her boyfriend ‘cause of me Sey na only me wey she want she no wanty nobody She wan break up with her bobo cause of me Sey na only me wey she want she no wanty nobody (yeah yeah yeah yeah) I don’t feel like I deserve your love oh baby E no dey be like sey I deserve your love oh mama I no dey feel like sey I deserve your love oh baby It don’t feel like I deserve your love oh mama ‘Cause am all for you Make you no fear don’t you bother Elele Girl I’m all for you make you no fear ko se normal She wan, break up with her boyfriend ‘cause of me Sey na only me wey she want she no wanty nobody Joeboy pon deck! Song Credits: : Joseph Akinwale Akinfenwa-Donus & Kevin Chukwuneye Akpewe Keep up to date here:...

0/0


0/0

0/0

0/0